Post by Adesuwa Aghedo
Finance & Administrative Professional | Sales, Marketing & CRM Strategist | Project & Business Development Manager | Digital Content & Social Media Strategist/Blogger/Content Writer/ Storyteller 🇳🇬🚀
Di family of Favour Agbro, di 20-year-old girl wey pai hersef for Delta state day her death pain reach bone. For interview wit BBC News Pidgin, di mama say she no know how she go fit handle di death of her young daughter She narrate how evritin take happun wey involve one content creator Ifeanyi Ogbonna, wey pipo sabi ask "Odogwu of Asaba. Producers: @temfilms [email protected] #bbcnewspidgin #odogwuasaba #favour #motherslove #deltastate
Video Content